My sister bride price of almost 300K was paid but my mum got just 5K – Man laments

A Nigerian man has taken to his Twitter page to lament over their culture as he narrated how his sister’s bride price of about 300k was paid and his mother was given only 5k

@Chuki_emordi tweeted;

“Them pay my sister bride price almost 300k, na 5k reach my momsy hand, elders share the rest, so na the misogyny Ebele and Uloma dey talk since be this.

Elders wey I never see for my life dey call my sister their pikin

We need to dismantle this misogyny thing, assuming my momsy collects better money I for done see my share.

The male privilege no even reach my side and I dey fear to ask make them no send me go evil forest”


Leave a Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.